Something dey inside my mama food No be lie. The taste and aroma na die, You fit go London come back nothing like am Or America sef, chai na wire. Something dey inside my mama Read More
Something dey inside my mama food No be lie. The taste and aroma na die, You fit go London come back nothing like am Or America sef, chai na wire. Something dey inside my mama Read More
When it’s dark in my room, I think of sweet things: Maybe one ashewo from V.I. Come to perform for me. When it’s dark in this room, I think of sweet things: Maybe they Read More
The district chief summoned Elder Anyebe to answer for sundry issues, attempted murder being the main concern. His guards reported the bleeding and near death of Priscilla. She swallowed some toxin as a protest against Read More
As I turn face madam, na plenty tings jus enter my head, wetin I wan tell madam? Which kain lie I go take lie wey my punishment go reduce? As I don dey used to Read More
Please read the first and second part before you read this… Some pepo go dey wonder why I wan revenge for church today. Well sha na small ting make crayfish bend-condition. I must not fall Read More
Before I comot for house today, I don ask God for forgiveness. Because I know say papa God vex no dey tey. He fit vex small o, but bible don talk am say papa God Read More
For your mind! You no dey repeat class No bi today we dey hear this kind of tori For your mind! You promise us water and Garri Till today the tori na the same For Read More
The alarm sound for my head like piano wey im chords don spoil. No be jus now now I sleep? As I stop de alarm, na so de phone ring. Na my boyfriend be dat, Read More