
You must be logged in to access this page.
Dat morrin as I wan baff na so I dey put ear for dis babe music, Omawunmi, dat song wey she sing say, ‘If you ask me, na who I go ask?’ My madam don Read More
As I turn face madam, na plenty tings jus enter my head, wetin I wan tell madam? Which kain lie I go take lie wey my punishment go reduce? As I don dey used to Read More