Group Admins

  • Profile picture of uchechukwu obiakor

comedy central

Public Group active 2 months, 2 weeks ago

this for comedy like writers.lets get our ribs cracking

Reason with me.

This topic contains 2 replies, has 2 voices, and was last updated by Avatar of uchechukwu obiakor Uchechukwu Obiakor 10 months, 3 weeks ago.

Viewing 3 posts - 1 through 3 (of 3 total)
  • Author
    Posts
  • #100618
    Avatar of uchechukwu obiakor
    Uchechukwu Obiakor
    Participant

    1. Pikin wey no sabi em mama
    boyfriend dey call am brother 2.
    A rolling stone no just dey roll na
    person push am. 3. He who lives in
    glass house,na im pepe red 4. A
    stitch in time,dey prevent further tear tear,5. Bird of d same
    feather,na same mama born dem
    6. He who fight and run na fear
    catch am 7. One good turn,na
    correct power steering be dat 8.
    A bird in hand,wetin e wan be again if no be barbeque 9. Half
    bread is better than buns or puff
    puff 10. The journey of a
    thousand miles,old boy e beta
    make u carry ur car go enter
    aeroplane 11. The patient dog,na hunger go kill am 12. All work and
    no play,na banker be dat 13. He
    who laff last,na mumu ,where him
    dey when others dey laff.

    #113196
    Avatar of ostar
    ostar
    Participant

    I laff o no bi small!
    You go boy>.

    #113197
    Avatar of uchechukwu obiakor
    Uchechukwu Obiakor
    Participant

    Make you laf jor.Laf no bi for sale.

Viewing 3 posts - 1 through 3 (of 3 total)

You must be logged in to reply to this topic.

Switch to the mobile version of this site