Group Admins

  • Profile picture of uchechukwu obiakor

comedy central

Public Group active 2 months, 2 weeks ago

this for comedy like writers.lets get our ribs cracking

Naija dictionary update

This topic contains 6 replies, has 5 voices, and was last updated by Avatar of Afronuts Afronuts 9 months, 4 weeks ago.

Viewing 7 posts - 1 through 7 (of 7 total)
  • Author
    Posts
  • #100614
    Avatar of uchechukwu obiakor
    Uchechukwu Obiakor
    Participant

    1. Insult upon injury
    2. Nonsense and Ingredient
    3. If I sound u ehh, I will soonslap you
    4. How Far?
    5. Can I see your particulars?
    6. Anything for me sir?
    7. Are you mad? 8. Half-caste
    9. Next tomorrow 10. Make I come block you dia
    11. Lie, Lie
    12. See me see trouble oh
    13. Shift small for me lemme sit
    14. abeg vamus / abeg commot
    15. nonsense say wetin happen 16. Abomination
    17. Over my dead body
    18. God forbid bad thing
    19. I need to retouch my (h)air
    20. any word with ‘bloody’ e.g.
    bloody fool, bloody liar, bloody idiot
    21. Na wa oooo
    22. Tell me something
    23. Why do you want to knowmy
    name?
    24. Abeg joo 25. Can u imagine…..
    26. wonders shall never end /
    cease 27. Tofiakwa (n some
    people
    feeling janded will say TUFI!!!!)
    28. Chei, Kai 29. Oya me we dey go
    30. Hold on lemme branch
    somewhere 31. Come and Escort
    Me
    32. Stop at that junction over
    there 33. Borrow me your pen/biro
    34. Still yet
    35. Me and you will enter the
    same trouser
    36. You are so annoying
    37. Why? Because Y has a long tail
    and branches
    38. What is the time? QuarterTo
    buy your own
    39. Effico
    40. ITK- I too know 41. Muumu
    42. How are you? ‘We’re
    managing’
    43. and so what?
    44. I want some assorted
    biscuits e.g. Rich tea, Digestive
    45. Your face look familiar or
    similiar(kano horses)
    46. You are so daft
    47. NFA- No future ambition
    48. Are you already ready? 49. That is so dry!
    50. My belly is full 51. Did they
    sack you?
    52. I trekked all the way here
    53. Where is the toilet, I wantto
    piss 54. I want to drink cold mineral
    55. Which ones now? 56. Can u
    imagine, he was
    trying
    to toast me
    57. Jacker 58. Your head is not correct
    59. Have you seen that film
    before?
    60. Just imagine!
    61. My school fees money
    62. No wahala! 63. Revise back small
    64. Oya, shake body 65. Shine
    your eye
    66. Carry go
    67. Don’t try me o
    68. Enough effizzy 69. Nna, You chop?
    70. Ashewo bastard! 71. What
    happen?
    72. We must wash am!
    (73) I coming [wen they'r actually
    walkin away]
    (74) Do u know who I am?
    (75) Den, den, deeeen… I wil tel mummy 4 u
    (76) khaki no b leather
    (77) JJC Johnny Jst Come

    #113090
    Avatar of ostar
    ostar
    Participant

    My brother o, I see am. You never see o. Come see colloquial and sentences from this 9ja International Dictionary:

    U dey do opening prayer 4 Night Club.
    - Na God go slap ur mouth.
    U come back from dubai dey form British accent.
    - Na rat go chop ur mouth
    U be house boy u come dey play Rick Ross – I am the Boss.
    -4 where na…..mumu
    U dey add water to egg say e go plenty when u fry am.
    - Why u no add yeast join am….olodo.
    U no go university, and u dey find ur name for NYSC posting.
    - Na yeye dey worri u.
    House dey burn, you wan use gas do fire extinguisher
    - Hahahahaha….u don die.
    U de say Terry G’s music dey inspire u
    - unto which level!! madness
    U carry candle dey look for where fuel dey smell from.
    -continue u go soon see am
    U call MTN to tell dem sey ur free browsing has stopped working.
    - Lolzzzzzzzzz… ..mad man
    When pastor talk say ‘Do something crazy for the Lord’ u come carry church offering run
    - na who wan chase u?…..
    U read dis & u no send am wen u smile finish
    - na only u de Stingy 2 d last…4ward make evrybody laff Joor….

    #113091
    Avatar of uchechukwu obiakor
    Uchechukwu Obiakor
    Participant

    Hehehehehe…You be pastor,but enter ashawo kaban wan preach..God help you

    #113092
    Avatar of lactoo
    lactoo
    Participant

    Enjoying this

    #113093
    Avatar of uchechukwu obiakor
    Uchechukwu Obiakor
    Participant

    Correct.

    #113094
    Avatar of Sunshine
    Sunshine
    Participant

    I throway Ten Gbosa for dis posts abeg, una too much!

    #113095
    Avatar of Afronuts
    Afronuts
    Participant

    @uchechukwu1
    I thot u called this a dictionary…you just upload words you no put the meaning…you dey fall our hand oh!

    @ostar
    This one na collection of insults naah…no be dictionary!

Viewing 7 posts - 1 through 7 (of 7 total)

You must be logged in to reply to this topic.

Switch to the mobile version of this site