Police:hey,stop there
Okada:Oga officer (stops)
Police:Wetin you cari? (inspects a bag at back seat)Wey ur license?wey ur permit?u no even wear helmet?
Okada:oga officer na boko haram passport i cari anddd…..
Police:(shocked)eh?why you no tok since say na national passport you kari.infact you be senior citizen.just waka,nothing go fit stop.chikena!